Dis play na about two ogbonge women, Mama Nike and Mama Hauwa wey sabi do amebo for dia yard. So-tey dem don collect award for profacesional amebor. As e be, na 29days for di thief, one day for di owner. Monkey waka go market no gree return. Na im pipul kom know wetin dem cook wey mek house catch faya.
ThriftBooks sells millions of used books at the lowest
everyday prices. We personally assess every book's quality and offer rare, out-of-print treasures. We
deliver the joy of reading in recyclable packaging with free standard shipping on US orders over $15.
ThriftBooks.com. Read more. Spend less.